As the matter be! episode artwork

EPISODE · Aug 5, 2020 · 6 MIN

As the matter be!

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan MailE don get some kin thins wey yu be think sey yu know but con later find out sey no be as yu know am e really be? Na wetin Femi and Maazi yan ontop this episode wey oyimbo dey call 'Trailer' be dat! Sabi Nation, make una tell us one thin wey una be think sey una know well well but las las con see sey no be as una know am naim e really be.To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.**Music Credits: No Agreement by Fela Kuti

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Aug 5, 2020

Embed this episode

Send us Fan Mail E don get some kin thins wey yu be think sey yu know but con later find out sey no be as yu know am e really be? Na wetin Femi and Maazi yan ontop this episode wey oyimbo dey call 'Trailer' be dat! Sabi Nation, make una tell us one thin wey una be think sey una know well well but las las con see sey no be as una know am naim e really be. To leave us message, you fit go ontop our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitt...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

As the matter be!

0:00 6:15

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 6 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on August 5, 2020.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!