EPISODE · Nov 6, 2020 · 11 MIN
As the matter: Food Myth
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailToday we come play for studio after a hectic 3 weeks... we talk about some food myths wey we know wen we dey grow upwe go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
Ready to play
As the matter: Food Myth
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.