Calls and Comments: End SARS Now! episode artwork

EPISODE · Oct 7, 2020 · 36 MIN

Calls and Comments: End SARS Now!

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan MailOne of our listeners for Sabi nation call us make we talk about this SARS matter... So we decide to call am back make him tell us how him see the matter... as oyimbo dey call am "Eye Witness News". this episode long small but if una take time listen una go learn plenti about how SARS take Start and Wetin we fit do to stop dia activities. As usual, we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground...To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Oct 7, 2020

Embed this episode

Send us Fan Mail One of our listeners for Sabi nation call us make we talk about this SARS matter... So we decide to call am back make him tell us how him see the matter... as oyimbo dey call am "Eye Witness News". this episode long small but if una take time listen una go learn plenti about how SARS take Start and Wetin we fit do to stop dia activities. As usual, we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground... To leave us message, you fit go on top our social media plat...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

Calls and Comments: End SARS Now!

0:00 36:24

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 36 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on October 7, 2020.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!