Calls and Comments: Koro Episode episode artwork

EPISODE · Aug 9, 2020 · 13 MIN

Calls and Comments: Koro Episode

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan MailSabi Nation, we thank una for all the calls, comments and questions wey una don send to us... we thank our sisters, Teju from Baltimore, and Blossom from Atlanta all the way from America, Esohen we thank yu but you no tell us wia yu dey call from, our sister Bunmi from Ibadan Nigeria we see yu too, we answer your question for the notes of this episode, our Salone Sister, Isata we thank you o we love the sweet sierra leone flavor of pidgin wey yu sama give us... Our brothers Isreal from Canada and Ejiro from Vienna Austria... we appreciate all of una... una do well...Esohen, Bunmi, as per una question; ontop the episode,we put links to many research wey different scientists don do, plus including theory and practical, if una check am well, una go see sey even the pipo wey talk sey e work, dem no declare am as cure instead dem tell us how dem take do am wey e take work for the few pipo wey e work for. Las las wen all of dem compare numbers dem don see sey pipo wey e work for nor many and na pipo wey d koro neva turn chairman for dia bodi.Sabi Nation, to leave us message nor hard o, just go ontop any of our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastOr call our number +1 (240) 459-8364 leave ur comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Aug 9, 2020

Embed this episode

Send us Fan Mail Sabi Nation, we thank una for all the calls, comments and questions wey una don send to us... we thank our sisters, Teju from Baltimore, and Blossom from Atlanta all the way from America, Esohen we thank yu but you no tell us wia yu dey call from, our sister Bunmi from Ibadan Nigeria we see yu too, we answer your question for the notes of this episode, our Salone Sister, Isata we thank you o we love the sweet sierra leone flavor of pidgin wey yu sama give us... Our brothers I...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

Calls and Comments: Koro Episode

0:00 13:35

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 13 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on August 9, 2020.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!