Everyday Tori (Pidgin): EP 83 - E Good Make Person Learn Handwork As E Dey Go School? (2)
from Leadership News & Talk Hosted by Leadership Media Group
Dem say education na the key to success but for our obodo naija today, that key fit no open the door of success. The reason for that be say, many Nigerians wey go school well well no get job to do. But we come notice say people wey no go school wey learn handwork sef dey do better things with their lives than the people we go school. For Everyday Tori today, we dey ask, whether he good make person dey learn handwork as he dey go school, abi na distraction?
Embed this episode
No transcript yet.