Fast Fashion episode artwork

EPISODE · Nov 20, 2020 · 24 MIN

Fast Fashion

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan MailAs November don dey wan end so... we don dey smell Christmas small small... as 2020 tuff reach, we all deserve to spoil oursef small at least if na with one correct christmas cloth. But e go good make we look well make we no go buy Polo wey go turn to Lopo afta 2 wash :) .... today, we talk about Fast Fashion.We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Nov 20, 2020

Embed this episode

Send us Fan Mail As November don dey wan end so... we don dey smell Christmas small small... as 2020 tuff reach, we all deserve to spoil oursef small at least if na with one correct christmas cloth. But e go good make we look well make we no go buy Polo wey go turn to Lopo afta 2 wash :) .... today, we talk about Fast Fashion. We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcas...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

Fast Fashion

0:00 24:09

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 24 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on November 20, 2020.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!