Make Una Praise God - Pastor Odun
from RCCG The Life Centre - Abuja Hosted by RCCG TLC
For this sermon wey Pastor Odun preach for pidgin English, e remind us say make we dey praise God well-well as we dey live, for all the good things wey e dey do for us. E get plenti reasons why we must praise am, and e no fit negotiate, e sweet God belle, and e dey bring reward
Embed this episode
No transcript yet.
Frequently asked questions
How long is this episode of RCCG The Life Centre - Abuja?
This episode is 35 minutes long.
When was this RCCG The Life Centre - Abuja episode published?
This episode was published on March 6, 2024.
Can I download this RCCG The Life Centre - Abuja episode?
Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.