EPISODE · Jul 16, 2022 · 3 MIN
MR. OPPRESSOR
from Lord Mili [Abram Of Rap Nation] · host Lord Mili
They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR TALIBAN BOI LORD MILI XPLICIT Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face Taliban boi Medusa Cannot look me in the face its a Suicide They no dey hear word they go want try I pass you turn back You go still Kpai I am a god I am a man I am a beast I am a mystery Both in the land of the dead and the living Shebi you dey whine me ni Shebi you dey whine me ni Who be that wey dey breathe Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away Fa bia niru ogu Fa wo fada When i turn around Fa machaba Little do they know I am a Godfather I dey read their minds like a literature Fa bia niru ogu Fa wo fada When i turn around Fa machaba Little do they know I am a Godfather I dey read their minds like a literature So just send me your location I love peace but I like war I still believe in one love Until somebody fuck up Send me your location I love peace but I like war I still believe in one love Until somebody fuck up They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away Cha nuzo Cha nuzo Cha nuzo Chakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo Cha nuzo Cha nuzo Cha nuzo Chakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo
Embed this episode
Ready to play
MR. OPPRESSOR
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.