EPISODE · Nov 14, 2020 · 24 MIN
Prophecy and Election
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailFor dis our 20th episode, we talk about di American election and di kin influence and role wey religion play, especially in terms of prophecy.Guest: Ayo AjiboyeFolo our guest ontop Twitter and ontop him daily Podcast "Gospel in 5mins"We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail For dis our 20th episode, we talk about di American election and di kin influence and role wey religion play, especially in terms of prophecy. Guest: Ayo Ajiboye Folo our guest ontop Twitter and ontop him daily Podcast "Gospel in 5mins" We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una S...
Ready to play
Prophecy and Election
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.