EPISODE · Aug 19, 2021 · 35 MIN
S2 E12: Afghanistan
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, all news media across di world right now dey talk about dis America and Afghanistan matter, and as usual different different version of di story naim dey fly upandan ontop social media. So today we sey make we bring one of our bros wey sabi di matter well well to com disect am for us.Our guest host today an Adeolu Balogun, Host of "Atlanta discuss with Ade Balogun"To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, all news media across di world right now dey talk about dis America and Afghanistan matter, and as usual different different version of di story naim dey fly upandan ontop social media. So today we sey make we bring one of our bros wey sabi di matter well well to com disect am for us. Our guest host today an Adeolu Balogun, Host of "Atlanta discuss with Ade Balogun" To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Un...
Ready to play
S2 E12: Afghanistan
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.