EPISODE · Aug 27, 2021 · 27 MIN
S2 E13: One Hit Wonders
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, as today na di last friday of di month, we say make dis episode dey more fun and relaxing so we decide to go back in time to count some songs wey hit weh weh dat year but con later fade lik mess 🤭 😂 Our bro, Pete Agidigbi waka pass studio to greet us today.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, as today na di last friday of di month, we say make dis episode dey more fun and relaxing so we decide to go back in time to count some songs wey hit weh weh dat year but con later fade lik mess 🤭 😂 Our bro, Pete Agidigbi waka pass studio to greet us today. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also...
Ready to play
S2 E13: One Hit Wonders
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.