S2 E14: Sir Victor Uwaifo
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail #SabiNation, dis week, we trowey salute to the Music, Art and Life of the Legend, Sir Victor Uwaifo wey depart from dis world on August 28, 2021 at di age of 80. Femi & Maazi tok about dia personal experience with him music, art and personality. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: Guitar Boy - Victor Uwaifo Joromi - Victor Uwaifo Bayen - Victor Uwaifo Austerity - Victor Uwaifo Monkey Yanga - - Victor Uwaifo
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, dis week, we trowey salute to the Music, Art and Life of the Legend, Sir Victor Uwaifo wey depart from dis world on August 28, 2021 at di age of 80. Femi & Maazi tok about dia personal experience with him music, art and personality. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 45...
No transcript yet.