S2 E16: October 1 - Naija @ 61
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail #SabiNation, as we celebrate our great nation Nigeria @ 61, we sey make we look Naija matter from a different angle and how we fit take join hands togeda, for inside and diaspora to be di nation-builders wey we really be. HAPPY INDEPENDENCE DAY! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Photo Credits: Emmanuel Ikwuegbu **Music Credits: KUSH - Let's Live Together TY Bello - GreenLand
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, as we celebrate our great nation Nigeria @ 61, we sey make we look Naija matter from a different angle and how we fit take join hands togeda, for inside and diaspora to be di nation-builders wey we really be. HAPPY INDEPENDENCE DAY! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am P...
No transcript yet.