EPISODE · Oct 15, 2021 · 34 MIN
S2 E17: Vaccinate or kip kwayet
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we decide to look dis vaccinate or no vaccinate matter and we try filter di lies from di truth so dat pipo wey wan vaccinate fit go vaccinate wit konfidens and di ones wey no wan vaccinate make dem kip kwayet and stop to spread dangerous lies. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionPhoto by Artem Podrez from Pexels
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we decide to look dis vaccinate or no vaccinate matter and we try filter di lies from di truth so dat pipo wey wan vaccinate fit go vaccinate wit konfidens and di ones wey no wan vaccinate make dem kip kwayet and stop to spread dangerous lies. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Po...
Ready to play
S2 E17: Vaccinate or kip kwayet
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.