S2 E20: Di Albinism Community episode artwork

EPISODE · Nov 12, 2021 · 47 MIN

S2 E20: Di Albinism Community

from How Una See Am Podcast

Send us Fan Mail#SabiNation, Albinism na something wey many of us think sey we know, bcos we know pipo wey get am. We go School with dem, dem be our families and friends... but we neva really sitdown look di things wey dem dey go thru, all dia lyf... di discrimination, stigmatization, health issues, eye issues, education, social lyf, ecetera ecetera... na di koko of dis mata we discuss today.  #SabiNation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziSpecial Guest: Mr. Jake Epelle (Founder/CEO of The Albino Foundation)To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Nov 12, 2021

Embed this episode

Send us Fan Mail #SabiNation, Albinism na something wey many of us think sey we know, bcos we know pipo wey get am. We go School with dem, dem be our families and friends... but we neva really sitdown look di things wey dem dey go thru, all dia lyf... di discrimination, stigmatization, health issues, eye issues, education, social lyf, ecetera ecetera... na di koko of dis mata we discuss today. #SabiNation #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Special Guest: Mr. Jake Epelle (Founder/C...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

S2 E20: Di Albinism Community

0:00 47:54

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 47 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on November 12, 2021.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!