EPISODE · Dec 10, 2021 · 54 MIN
S2 E23: Our Children - Sylvester and Karen
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#Sabination, di case of Sylvester Oromoni make us shine touchlight ontop some matters wey we don dey overlook for some time now, boarding school system, parenting, criminal justice for naija and today too our sabi nation pipo folo put mouth for dis mata #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcastPipo wey put mouth for today mata:Poem reading - Itunu Justice mata - Musa BelloOpinions - Osato, Ade, Modupe, Jude, Freda, NordiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #Sabination, di case of Sylvester Oromoni make us shine touchlight ontop some matters wey we don dey overlook for some time now, boarding school system, parenting, criminal justice for naija and today too our sabi nation pipo folo put mouth for dis mata #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Pipo wey put mouth for today mata: Poem reading - Itunu Justice mata - Musa Bello Opinions - Osato, Ade, Modupe, Jude, Freda, Nordi To leave us message, you fit go on top our soc...
Ready to play
S2 E23: Our Children - Sylvester and Karen
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.