EPISODE · Mar 5, 2021 · 24 MIN
S2 E4: Cultural Appropriation
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, *Cultural Appropriation* na something wey many pipo dey do on purpose or sometimes by mistake. Sometimes in a good way and sometimes in a very bad way. Wetin be dis cultural appropriation and why e dey important for us to dey aware of am? Na dis matter we discuss for today episode.Leave your comment for the blog article after yu don listen :)http://husapodcast.com/s2-e4-cultural-appropriation/Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, *Cultural Appropriation* na something wey many pipo dey do on purpose or sometimes by mistake. Sometimes in a good way and sometimes in a very bad way. Wetin be dis cultural appropriation and why e dey important for us to dey aware of am? Na dis matter we discuss for today episode. Leave your comment for the blog article after yu don listen :) http://husapodcast.com/s2-e4-cultural-appropriation/ Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast T...
Ready to play
S2 E4: Cultural Appropriation
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.