EPISODE · Apr 23, 2021 · 30 MIN
S2 E7: Marijuana
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, anytime we hear dat word 'MARIJUANA' di first thin wey dey come our mind na to smoke, high or Rastafarian... but funny enuff dis plant get plenty benefits wey we dey hardly talk about or recognize. Na di matter we discuss for dis episode.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
Ready to play
S2 E7: Marijuana
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.