EPISODE · Apr 28, 2021 · 27 MIN
S2 E8: Dowry: E still dey exist?
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, for our last Poll, una sey make we talk about Dowry so yes, na di matter be dis. We even interview one Indian friend wey explain how di matter be for dia side.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
Ready to play
S2 E8: Dowry: E still dey exist?
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.