EPISODE · Jun 10, 2021 · 20 MIN
S2 E9: Our Men and dia Health
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, as we dey return from our short break, and as father's day dey near small small, we sey make we hail our men and remind dem to take care of dia health... as dem dey tell us wen we small, "HEALTH IS WEALTH".To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
Ready to play
S2 E9: Our Men and dia Health
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.