EPISODE · Apr 1, 2022 · 38 MIN
S3 E11: Ahead of Naija 2023 Election | Hon Kenneth Gbandi
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, dat season don dey come, di season wey politicians dey enter street, roast corn, take pictures with market women and do everything to decieve us sey dem be one of us... We no gree o... we must open our eyes to vote beta pipo enta office... na why we bring dis segment of HUSA podcast to prepare our minds for the 2023 election. #HowUnaSeeAmPodcast #KennethGbandi #FemiAndMaazi Special guest: Hon Kenneth Gbandi Website: www.kennethgbandi4nigeria.org To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, dat season don dey come, di season wey politicians dey enter street, roast corn, take pictures with market women and do everything to decieve us sey dem be one of us... We no gree o... we must open our eyes to vote beta pipo enta office... na why we bring dis segment of HUSA podcast to prepare our minds for the 2023 election. #HowUnaSeeAmPodcast #KennethGbandi #FemiAndMaazi Special guest: Hon Kenneth Gbandi Website: www.kennethgbandi4nigeria....
Ready to play
S3 E11: Ahead of Naija 2023 Election | Hon Kenneth Gbandi
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.