EPISODE · May 13, 2022 · 34 MIN
S3 E13: Flying Monkeys
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about flying monkeys... who dem be, how dem dey operate, how yu go take know dem and how yu fit take erase dem from ur lyf. If yu wan know weda yu sef na flying monkey, oya press play make yu listen. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcastTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Mix - Kizz Daniels
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about flying monkeys... who dem be, how dem dey operate, how yu go take know dem and how yu fit take erase dem from ur lyf. If yu wan know weda yu sef na flying monkey, oya press play make yu listen. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast ...
Ready to play
S3 E13: Flying Monkeys
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.