S3 E14: Happy Children's Day
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail #SabiNation, happy children's day to all our children and all of us wey still be children, LOL... today, we discuss 7 things wey our children no be! dis na common mistakes wey we dey make as parents wey fit affect our children for future #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Dee YouTube Channel: Get Naijafied Instagram: @Naijafied To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Afrobeat Mix
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, happy children's day to all our children and all of us wey still be children, LOL... today, we discuss 7 things wey our children no be! dis na common mistakes wey we dey make as parents wey fit affect our children for future #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Dee YouTube Channel: Get Naijafied Instagram: @Naijafied To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @official...
No transcript yet.