EPISODE · Jan 21, 2022 · 28 MIN
S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then Maazi con touchlight Femi mind to see wetin he don dey think about all week #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HanifaAbubakar #JusticeForHanifaTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionSAD VIOLIN TRAP BEAT BY KEJCZAP BEATS
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then Maazi con touchlight Femi mind to see wetin he don dey think about all week #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HanifaAbubakar #JusticeForHanifa To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our nu...
Ready to play
S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.