EPISODE · Aug 5, 2022 · 56 MIN
S3 E21: Pikin na Pikin
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am sey... "yu neva born if yu neva push pikin comout from ur 🤐🥨🚼"... na dis kin mumu talk and more we discuss 2day #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Co-Host: DeeYouTube Channel: Get NaijafiedInstagram: @NaijafiedTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionASA Mix
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am sey... "yu neva born if yu neva push pikin comout from ur 🤐🥨🚼"... na dis kin mumu talk and more we discuss 2day #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Co-Host: Dee YouTube Channel: Get Naijafied Instagram: @Naijafied To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: ...
Ready to play
S3 E21: Pikin na Pikin
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.