S3 E4: Valentine dey come
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail #SabiNation, valentine is coming, wia is ya boifrend? LOL.... today we sey make we look dis valentine mata, how e start and wer we dey for di mata today #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Valentine is coming - Kabusa Oriental Choir
Embed this episode
No transcript yet.