EPISODE · Feb 18, 2022 · 36 MIN
S3 E5: African Time - Punctuality
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, today we look dis African Time matter, wey don take style become part of us, meanwhile na something wey we really need to work on as a pipo. Oya tag all d late comers wey dey ur famili and friends.... #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcastTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionPhoto by Ono Kosuki from Pexels
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, today we look dis African Time matter, wey don take style become part of us, meanwhile na something wey we really need to work on as a pipo. Oya tag all d late comers wey dey ur famili and friends.... #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1...
Ready to play
S3 E5: African Time - Punctuality
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.