EPISODE · Mar 4, 2022 · 40 MIN
S3 E6: Export from naija
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, "my container dey high sea" na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we tell una sey tru tru ur container fit dey high sea? Yu wonder how? Oya listen to dis episode as we discuss di opportunities of exporting daily products from naija to di abroad. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcastSpecial guest: Dr. Bamidele Ayemibo (Lead Consultant @ 3T Impex Trade Academy)Facebook: TradePDP, Instagram: TradecollegePDP , Twitter: TradePDP To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionPhoto by Pixabay from Pexels
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, "my container dey high sea" na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we tell una sey tru tru ur container fit dey high sea? Yu wonder how? Oya listen to dis episode as we discuss di opportunities of exporting daily products from naija to di abroad. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Dr. Bamidele Ayemibo (Lead Consultant @ 3T Impex Trade Academy) Facebook: TradePDP, Instagram: TradecollegePDP , Twitter: Trad...
Ready to play
S3 E6: Export from naija
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.