S3 E7: International Women's Day
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail #SabiNation, for dis year International Women's Day dem sey make we #BreakTheBias wey women dey face for society, so we for #HowUnaSeeAmPodcast sey make we put mouth for di mata too, make e nor lost... #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
No transcript yet.