EPISODE · Mar 19, 2022 · 49 MIN
S3 E8: Japa to Amerika - part I
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailPART I#SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Mr. Samuel Adewusi (US Immigration Lawyer)Website: www.usamigrateconsult.com , Email: [email protected] leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionPhoto by Taryn Elliott from Pexels
NOW PLAYING
S3 E8: Japa to Amerika - part I
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
Mar 26, 2026 ·1m
Jan 2, 2026 ·47m
Dec 21, 2025 ·46m