S3 E9: Japa to Amerika - part II
from How Una See Am Podcast Hosted by Femi and Maazi
Send us Fan Mail PART II #SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Mr. Samuel Adewusi (US Immigration Lawyer) Website: www.usamigrateconsult.com , Email: [email protected] To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production Photo by Taryn Elliott from Pexels
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail PART II #SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Mr. Samuel Adewusi (US Immigration Lawyer) Website: www.usamigrateconsult.com , Email: [email protected] To leave us message, you fit go on top our soc...
No transcript yet.