EPISODE · Aug 18, 2023 · 57 MIN
S4 E11: Tuff Convo
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusap...
NOW PLAYING
S4 E11: Tuff Convo
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
Mar 26, 2026 ·1m
Jan 2, 2026 ·47m
Dec 21, 2025 ·46m