EPISODE · Dec 1, 2023 · 49 MIN
S4 E18: Tutoring
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouseGuest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids HouseTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixEko dara pupo - Princess Bunmi Olajubu
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouse Guest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids House To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am P...
NOW PLAYING
S4 E18: Tutoring
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
Mar 26, 2026 ·1m
Jan 2, 2026 ·47m
Dec 21, 2025 ·46m