S4 E8: Who dey Smeh? episode artwork

EPISODE · May 12, 2023 · 57 MIN

S4 E8: Who dey Smeh?

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan Mail#SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published May 12, 2023

Embed this episode

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit als...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

NOW PLAYING

S4 E8: Who dey Smeh?

0:00 57:40

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 57 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on May 12, 2023.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!