EPISODE · Jan 26, 2024 · 36 MIN
S5 E1: Dem Scam us?
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail#SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixUmbrella - Nasboi**Photo Credits:Photo by Cottonbro Studio
What this episode covers
Send us Fan Mail #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for vo...
NOW PLAYING
S5 E1: Dem Scam us?
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
Mar 26, 2026 ·1m
Jan 2, 2026 ·47m
Dec 21, 2025 ·46m