S7 E1: Sabi and Sons episode artwork

EPISODE · Feb 13, 2026 · 53 MIN

S7 E1: Sabi and Sons

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan Mail#SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️.Na legacy matter we wan sabi today.#howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAmWatch the Full Video on YouTubeTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Feb 13, 2026

Embed this episode

Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅. Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️. Na legacy matter we wan sabi today. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm Watch the Full Video on YouTube To leave us message, y...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

NOW PLAYING

S7 E1: Sabi and Sons

0:00 53:25

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 53 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on February 13, 2026.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!