EPISODE · Dec 20, 2020 · 2 MIN
Season's Greetings
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan Mail Sabi Nation Season Greetings from the How Una See Am Podcast Team to all of una. As we don come to the end of season one of this our Ogbonge Podcast, naim we say make we wish una Merry Christmas and a Happy New Year. And also to let Sabi Nation know say we dey take break to come back on 15/01/2021. Also we dey start our live podcast sessions in the New Year. We go like hear about how una take celebrate th Christmas. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail Sabi Nation Season Greetings from the How Una See Am Podcast Team to all of una. As we don come to the end of season one of this our Ogbonge Podcast, naim we say make we wish una Merry Christmas and a Happy New Year. And also to let Sabi Nation know say we dey take break to come back on 15/01/2021. Also we dey start our live podcast sessions in the New Year. We go like hear about how una take celebrate th Christmas. To leave us message, you fit go on top our soc...
Ready to play
Season's Greetings
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.