Small Arrow episode artwork

EPISODE · Sep 4, 2020 · 14 MIN

Small Arrow

from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi

Send us Fan MailSabi Nation, we thank una for all una support, bcos of una, we don reach 1000 downloads just nau just nau. Dis na very big deal for the Podcast world and na una make am happen for us sharp sharp. We Appreciate this love wey una don show us.We sey make we drop dis jara episode today, about one small arrow wey dey ontop our dashboard wey many of us no dey notice. Make una listen, then share una petrol station experience with us.To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;Facebook: Sabi Nation Discussion GroupInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

Episode metadata supplied by the publisher feed · Published Sep 4, 2020

Embed this episode

Send us Fan Mail Sabi Nation, we thank una for all una support, bcos of una, we don reach 1000 downloads just nau just nau. Dis na very big deal for the Podcast world and na una make am happen for us sharp sharp. We Appreciate this love wey una don show us. We sey make we drop dis jara episode today, about one small arrow wey dey ontop our dashboard wey many of us no dey notice. Make una listen, then share una petrol station experience with us. To leave us message, you fit go ontop our soci...

Distinct summary based on available episode metadata or transcript content.

Ready to play

Small Arrow

0:00 14:19

No transcript for this episode yet

We transcribe on demand. Request one and we'll notify you when it's ready — usually under 10 minutes.

No similar episodes found.

No similar podcasts found.

Frequently Asked Questions

How long is this episode of How Una See Am Podcast?

This episode is 14 minutes long.

When was this How Una See Am Podcast episode published?

This episode was published on September 4, 2020.

Can I download this How Una See Am Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.
URL copied to clipboard!