EPISODE · Oct 17, 2020 · 21 MIN
Sounds of #EndSARS
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailAs the #EndSARS matter still continue, dis na some sounds from the street of naija... Femi and Maazi con talk some things wey dem don learn from the past days of protest.Voices wey dey dis Episode...Aisha Yusufu - https://twitter.com/AishaYesufuPete Agidigbi - https://www.instagram.com/afroartbeats/Dede Mabiaku ontop Goldmynetv - https://www.youtube.com/watch?v=vjDvlkz4e0EColonel Stan-Labo ontop Arise News - https://www.youtube.com/watch?v=B3IAI2AY_gEwe go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail As the #EndSARS matter still continue, dis na some sounds from the street of naija... Femi and Maazi con talk some things wey dem don learn from the past days of protest. Voices wey dey dis Episode... Aisha Yusufu - https://twitter.com/AishaYesufu Pete Agidigbi - https://www.instagram.com/afroartbeats/ Dede Mabiaku ontop Goldmynetv - https://www.youtube.com/watch?v=vjDvlkz4e0E Colonel Stan-Labo ontop Arise News - https://www.youtube.com/watch?v=B3IAI2AY_gE we go like ...
Ready to play
Sounds of #EndSARS
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.