EPISODE · Aug 3, 2025 · 24 MIN
The Borrowee & The Borrower: Money Wahala
from Rough Play with MOJ and Nomzy · host TheVolumePod
This episode choke oo! 😂 One guy borrow him neighbor money out of good heart, next thing - the neighbor no gree pay. He say make he just threaten am small, na so the guy carry police come lock am up! Imagine helping person wey wan use you do mumu.We enter deep matter:💰 You wan borrow person money — na based on relationship or urgency?😩 Wetin dey spoil friendship pass — money or woman?🚨 How somebody go owe you and still get mind carry police for you?This episode full too much sense, hot talk, and real-life gbas gbos. If dem don ever use your money do you dirty, this one go touch your soul 😂Hit play, laugh, learn, and share before person wey dey owe you report you again 😭
Embed this episode
NOW PLAYING
The Borrowee & The Borrower: Money Wahala
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.