Skip to content
Vibes web3 music competition week 9 episode artwork

Apr 29, 2024 <1 min

Vibes web3 music competition week 9

from iniems 3Speak Podcast Hosted by iniems

**Commas by Ayra Star** Hello everyone Good evening to you all It's another week and I'm excited to be part of it I'll be singing "commas" by Ayra Star Here is my entry: Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh pre-chorus Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dey never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me chorus Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm verse Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone pre-chorus Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dey never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me chorus Energy wrong I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm outro Na which kind life wey I never see? I carry God so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas Thanks everyone for listening 🙏 [![](https://ipfs-3speak.b-cdn.net/ipfs/https://ipfs-3speak.b-cdn.net/ipfs/bafkreie5qk3ztb7klef6spfumfhn45bwd2j4sixpbvr3k3v26gldhv6wm4)](https://3speak.tv/watch?v=iniems/yguagnqdhm)

Episode details come from the podcast's RSS feed.

Embed this episode

Ready to play

Vibes web3 music competition week 9

0:00 0:02

No transcript yet.

Requests help us decide what to transcribe next.

Frequently asked questions

How long is this episode of iniems 3Speak Podcast?

This episode is 0 minutes long.

When was this iniems 3Speak Podcast episode published?

This episode was published on April 29, 2024.

Can I download this iniems 3Speak Podcast episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.