EPISODE · Oct 29, 2020 · 22 MIN
We summarize di matter!
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailFor dis episode, Femi and Maazi bring special guest to talk about the 2 weeks #EndSARS protest wey rock naija to di core.Guest: Osazuwa Timmy Obasekiwe go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
Embed this episode
Ready to play
We summarize di matter!
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.