EPISODE · Aug 21, 2020 · 31 MIN
Why kill dis women?
from How Una See Am Podcast · host Femi and Maazi
Send us Fan MailDi matter we yarn for dis episode na very serious and complex matter. No need to even explain too much, everything dey inside the episode, make una listen and hepp us talk put for the matter bcos Femi and Maazi no fit talk dis matter finish...To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.Intro drama by JidenskySTOP KILLING OUR NAIJA WOMEN. https://youtu.be/K9jWLbrY9E8Stories wey dey dis Episode...Horror: Nigerian men on rampage in US, kill wives over divorce, alimony... Read more at: https://www.vanguardngr.com/2016/10/horror-nigerian-men-go-rampage-us-kill-wives-divorce-alimony/https://www.facebook.com/CAMEROONNEWSAGENCY/posts/police-in-cincinnati-usa-are-investigating-the-reasons-behind-the-suicide-of-a-c/2941151862664512/https://www.facebook.com/230116590899245/posts/717563195487913/?sfnsn=moMusic wey play for dis Episode...SAD VIOLIN TRAP BEAT BY KEJCZAP BEATS
Embed this episode
What this episode covers
Send us Fan Mail Di matter we yarn for dis episode na very serious and complex matter. No need to even explain too much, everything dey inside the episode, make una listen and hepp us talk put for the matter bcos Femi and Maazi no fit talk dis matter finish... To leave us message, you fit go ontop our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 a...
Ready to play
Why kill dis women?
No transcript for this episode yet
Similar Episodes
No similar episodes found.
Similar Podcasts
No similar podcasts found.