PODCAST · health
Awele African Pidgin Affirmations
by Valerie Kerri
Nigerian Pidgin affirmations with English expansions. They were created to share the wisdom of African / Nigerian sayings and proverbs in an easy to use format for meditation. It can also be used as a Pidgin English teaching aid with English expansions.Affirmations read by Valerie Kerri.
-
52
No 52 - Na for afternoon dem dey find black goat.
Na for afternoon dem dey find black goat.
-
51
No 51 - Lizard wey fall from tree
Lizard wey fall from tree, nobody hail am, He go hail himself.
-
50
No 50 - Person wey chop belle full
Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see.
-
49
No 49 - Woman wey dey find pikin
Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.
-
48
No 48 - Na eye wey don cry dey see road.
Na eye wey don cry dey see road.
-
47
No 47 - Na condition
Na condition make crayfish bend.
-
46
No 46 - Monkey no dey
Monkey no dey born fowl.
-
45
No 45 - One day, breeze go blow
One day, breeze go blow and fowl nyash go open.
-
44
No 44 - Better soup na money kill am...
Better soup na money kill am...
-
43
No. 43 - Wealth- akụnụba
Wealth- akụnụba
-
42
No 42 - God don butter my bread
God don butter my bread and sugar my tea.
-
41
No 41 - No be who first carry belle
No be who first carry belle dey born boy.
-
40
No 40 - Lean on me
Lean on me, no mean press me die
-
39
No 39 - Na wetin happen before
Na wetin happen before, make strong man quiet
-
38
No 38 - Pesin wey take goat set trap
Pesin wey take goat set trap, know say na lion him wan catch.
-
37
No 37 - I no fit climb, na bottom tree them dey talk am
I no fit climb, na bottom tree them dey talk am.
-
36
No 36 - Respect who get money
Respect who get money, but fear who never collect.
-
35
No 35 - No be everything wey touch hand
No be everything wey touch hand you go put for mouth.
-
34
No 34 - Make una free me!
Make una free me!
-
33
No 33 - Do you know who I am?
Do you know who I am?
-
32
No 32 - Na over confidence
Na over confidence make February no complete.
-
31
No 31 - I just gentle.
I just gentle.
-
30
No 30 - Na me be this!
Na me be this!
-
29
No 29 - I no fit fall my hand.
I no fit fall my hand.
-
28
No 28 - The cassava today
The cassava today fit be garri tomorrow.
-
27
No 27 - The thing wey go stress me
The thing wey go stress me, e too cost I beg!
-
26
No 26 - Pikin wen wan chop party rice
Pikin wen wan chop party rice, no dey fear to dance.
-
25
No 25 - Na cooperation
Na cooperation dey make rice full pot.
-
24
No 24 - Feel at home, feel at home
“Feel at home, feel at home” Na so visitor take spoil remote control.
-
23
No 23 - Because Indomie dey quick done...
Because Indomie dey quick done...
-
22
No 22 - I don hear, no mean say I gree.
I don hear, no mean say I gree.
-
21
No 21 - Energy - Ike
Energy - Ike
-
20
No 20 - No wahala!
No wahala!
-
19
No 19 - Na play I dey play
Na play I dey play, no dey vex!
-
18
No 18 - Wetin concern Agbero
Wetin concern Agbero with overload?
-
17
No 17 - Jollof wey dey bottom of pot
Jollof wey dey bottom of pot, go dey top of the cooler.
-
16
No 16 - Bring suya, bring suya
Bring suya, bring suya...na cow body dey suffer am.
-
15
No 15 - Craze no hard to form
Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
-
14
No 14 - Today’s newspaper
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrapper.
-
13
No 13 - Na from clap dance dey start
Na from clap dance dey start
-
12
No 12 - I cannot come and kill myself
I cannot come and kill myself
-
11
No 11 - I get am
I get am before no be property!
-
10
No 10 - Don't take paracetamol
Don't take paracetamol for someone's headache.
-
9
No 9 - Body no be firewood
Body no be firewood
-
8
No 8 - Hot anger is not capable of frying yams
Hot anger is not capable of frying yams.
-
7
No 7 - Goodluck- Jisie Ike
Goodluck- Jisie Ike
-
6
No 6 - Dream - Nro
Dream - Nro
-
5
No 5 - Kpekere and plantain chips
Kpekere and plantain chips na the same, except packaging.
-
4
No 4 - Love nwantinti.
Love nwantinti.
-
3
No 3 - Even dirty water
Even dirty water dey quench fire.
No matches for "" in this podcast's transcripts.
No topics indexed yet for this podcast.
Loading reviews...
ABOUT THIS SHOW
Nigerian Pidgin affirmations with English expansions. They were created to share the wisdom of African / Nigerian sayings and proverbs in an easy to use format for meditation. It can also be used as a Pidgin English teaching aid with English expansions.Affirmations read by Valerie Kerri.
HOSTED BY
Valerie Kerri
Loading similar podcasts...