Skip to content
GEEROH'S Box podcast artwork

PODCAST · education

GEEROH'S Box

by Gift Oba

Una welcome to GEEROH'S Box😘 The confirm podcast wey u need💃 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business.So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better.U fit even follow me on Instagram@geeroh_bOr drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions. GEEROH'S Box Support this podcast: https://anchor.fm/gift-oba/support

Publisher-supplied feed metadata · PodParley refreshed Jun 11, 2021 · Source feed

Episodes

  1. Wetin Make Your Business No Dey Grow?🤔

    With the way things dey go for we country almost everybody dey do their personal business, but no be all the business kan dey grow as we expect.shey u know why? na because most people dey always attach themselves too much with the business,them dey chop pass wetin dem dey put for the business.…

    more
  2. Shooting your shoot as a woman🤔sey e dey okay?

    As a woman shooting your shoot no mean say you cheap, or say you no get level instead e show say you be woman wey sabi wetin she want&they go for am but e get some kain situations wey you no nid shoot am. This episode go explain am give you

  3. How To Build The life Wey You Love

    Most of us today find ourselves for where we no expect because of the way the country be, some don even forget their dreams and the ones wey still dey chase their dreams na through their Plan B. So Ask yourself shey I get PLAN B?

  4. MARRIAGE: Finding MR or MRS

    Instead make you find soulmate find your missing part, person wey go complete and compliment you.Remember say wetin you no fit collect for marriage no pretend or collect am wen una dey date. This episode go gist abt wetin you nid check wen you dey find partner.

  5. RELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?

    Some people (Single) talk say cheating dey help dem fit know &choose which partner dey okay for dem to settle with, and odas say(married) e dey help dem ease marital stress. Wetin be your own answer shey na Yes e good abi na No. Listen to this episode to hear the confirm answer.

  6. LIFE: Your Money💰Or Your Life

    Money sweet, e good,e dey important,na d only tin wey fit carry you go anywhere for this world but e no fit bring u back or replace u wey be the driver. So think am wella bcos e get somethings wey u dey do wey show say u prefer money dan ur life. This episode go gist u about those tins.

  7. LIFE: Why me🤔(wetin to do)

    Dis na question wey every1 don reason either na say no work, health mata,failed marriage,wen person wey u love die& many more. But d tin na say u no nid worry too much again bcos ur own beans go soon durn.

  8. LOVE: Special Announcement 4Men

    To b man no easy bcos u get plenty things wey u dey tink of n sometimes u fit forget the little things wey b koko.This tori talk abt 13 things wey u as man no nid eva try wit ur woman bcos body fit dey pepper her 4 sum tins bt she no go just tell u.

  9. LIFE:Talent wey u nid get as woman

    Shey u knw say as woman e get sum kan talent wey u nid showcase wey go make u b better wife,sister,mother or even oga for work. Yes we gree say nobody wan old so e even get some kan tins wey u nid do to kip u healthy and young.

  10. LIFE : 2021 na new fight plan now

    We know say 2020 na one Kan tough year wey shake everybody starting from the coro matter to lockdown n from deir enta end sars protest,even people loose life,job,property and things Kan ova deir. But the good thing na say e give us break time to pause , think our life and see how we need tighten...

Type above to search every episode's transcript for a word or phrase. Matches are scoped to this podcast.

Searching…

We're indexing this podcast's transcripts for the first time — this can take a minute or two. We'll show results as soon as they're ready.

No matches for "" in this podcast's transcripts.

Showing of matches

No topics indexed yet for this podcast.

Loading reviews...

ABOUT THIS SHOW

Una welcome to GEEROH'S Box😘 The confirm podcast wey u need💃 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business.So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better.U fit even follow me on Instagram@geeroh_bOr drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions. GEEROH'S Box Support this podcast: https://anchor.fm/gift-oba/support

HOSTED BY

Gift Oba

Frequently Asked Questions

How many episodes does GEEROH'S Box have?

GEEROH'S Box currently has 11 episodes available on PodParley. New episodes are automatically indexed when they're published to the podcast feed.

What is GEEROH'S Box about?

Una welcome to GEEROH'S Box😘 The confirm podcast wey u need💃 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business.So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better...

How often does GEEROH'S Box release new episodes?

GEEROH'S Box has 11 episodes. Check the episode list to see recent publication dates and frequency.

Where can I listen to GEEROH'S Box?

You can listen to GEEROH'S Box on PodParley by clicking any episode. We provide an embedded audio player for direct listening, and you can also subscribe via your preferred podcast app using the RSS feed.

Who hosts GEEROH'S Box?

GEEROH'S Box is created and hosted by Gift Oba.
URL copied to clipboard!