PODCAST · education
JennyPearl's Podcast
by Jennypearl's podcast
This podcast encourages both English and Pidgin English. Design to correct some societal norms and behavioral problems.
Episodes
-
Episode 6 Jennypearl's Podcast
For this episode we go discuss mata wey concern currency scarcity 💸 Who we go blame ??
-
Episode 5 JennyPearl's Podcast
This episode go shine your eyes walla and helep you comot body for toxic relationships
-
Episode 4 - JennyPearl's Podcast
This Podcast dey touch light mata wey concern heartbreak 💔
-
Episode 3 - JennyPearl's Podcast
My pipu Life no get duplicate Na why we go touch light Mata wey concern security and how we go take protect ourselves
-
Episode 2 - JennyPearl's Podcast
Dey Mata wey concern Life experience na em we been touch-light so. You go Sabi how life experience dey open we eyes. Abeg make we use dis link drop our comment concerning the Tori we don yan so 👇 https://www.facebook.com/Jennypearls-podcast-show-107710750989208/
-
Episode 1 JennyPearl's Podcast
My pipu how una dey? I hope say you no miss me too much. I come tell una say I don come back with many goodies. You sef Sabi how we dey run dis town 😋😋
We're indexing this podcast's transcripts for the first time — this can take a minute or two. We'll show results as soon as they're ready.
No matches for "" in this podcast's transcripts.
No topics indexed yet for this podcast.
Loading reviews...
ABOUT THIS SHOW
This podcast encourages both English and Pidgin English. Design to correct some societal norms and behavioral problems.
HOSTED BY
Jennypearl's podcast
CATEGORIES
Loading similar podcasts...