PODCAST · news
Pidgin Vibez
by Pidgin Vibez
Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!
-
128
God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh
If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out??VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line??#VDM #TontoDikeh #PidginVibez #NaijaTrending #NaijaGist #NigeriaDrama #VeryDarkMan
-
127
WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality
Dis one no be story…Dis one na real life 💔Person go commot house jejely…But he no reach house again…”Na so life just end like say e no mean anythingMake we tok true…How many pipo dem go still kpai before e stop?How many hashtags we go trend before justice show?Today na him…Tomorrow fit be YOU 😳Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija👇 ABeg I wan hear from you👉 You still dey feel safe for dis kontri?👉 If dis happen for your street, wetin you go do?👉 Who you think suppose take responsibility?DROP YOUR MIND for comment 👇👍 LIKE this video if innocent life matter📢 SHARE make more pipo see am🔔 SUBSCRIBE to Pidgin Vibez ⚠️ This video na for awareness only⚠️ No support for violence, na truth we dey show#EndPoliceBrutality#WhoNext#PidginVibez
-
126
Deal Don Complete… But At What Cost? (Final Episode Trailer)
Money come…But something bigger collect wetin remain.For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear.The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small.Fear spread… people fall…and darkness no gree go again.Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
-
125
He Sell Him Shadow… But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer)
Sani think say na small deal…Na just shadow he sell…But that night…Everything change…This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make.Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal?#PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
-
124
The Boy Wey Sell Him Shadow — Official Trailer (Pidgin Vibez)
If your mama dey die…And na ONLY your shadow fit save am…You go sell am? 😳👇No lie… talk truth!#PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStoryEpisode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm
-
123
MAKE DEM SACK ARTETA NOW?! 😡 Arsenal Fans Don Tire!
Make we talk true… 🤔Mikel Arteta still get plan… or na vibes e dey run? Arsenal fans…Make dem SACK am or give am one last chance? 👇👇#ArtetaOut #ArsenalFans #EPLDrama #FootballGist #PidginVibez #NaijaFootball #WhoDeyLie
-
122
WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk
Dis no be story wey dem write…Na reality wey dey happen evri day for Nigeria…One innocent boy just dey go him way…Police stop am…Before he explain…Dem don label am already…💔 “Na Yahoo boy…”For dis episode of Pidgin Vibez, we break down:👉 Police harassment👉 Fear for society👉 How innocent pipo dey sufferMake you ask yourself:If na you… wetin you go do?Follow Pidgin Vibez Podcast for more real Naija stories wey go open your eyesShare am… make truth waka#PidginVibez #WhoNext #NaijaReality #NigeriaStory #NaijaNoEasy #RealLifeStory
-
121
WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez)
Dis episode go touch you deep 💔Nigeria don reach point where:tribe and religion don divide pipo wey suppose be oneBut di truth be say…na innocent pipo dey suffer passDis Pidgin Vibez story go show you:Di real cost of divisionWhy di fight no get winnerAnd di big question… WHO NEXT? 😳🎧 Listen, reflect, and share your thoughts#PidginVibez #WhoNext #NaijaTalk #NigeriaReality #FYP #ViralNaija #StreetTalk
-
120
2 Years Later… He Became Successful (Episode 4) | Pidgin Vibez
Life don turn… tables don change Di same guy wey she leave… don become di man she dey find But here be di real twist… 👀Dis episode get one lesson wey go hit you deep:Sometimes… na timing destroy real love.If na you… you go forgive?? 👇Follow Pidgin Vibez for more powerful Nigerian stories.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp
-
119
Who Next? Dis No Be Just Story… Na Reality 💔 | Pidgin Vibez
Dis no be just story…Na real life for Nigeria.From pikin wey suppose dey school but dey hustle…To graduate wey no fit find job…To pipo wey dey struggle just to survive evri day…Dis episode of Pidgin Vibez carry di raw truth wey many pipo no dey tok about.Life hard…System no dey help…Hope dey fade…But di biggest question still remain…WHO NEXT?Listen, reflect, and share your thoughts.Because dis one no be content…Na reality.
-
118
She Leave Am… Now She Dey Regret (Episode 3) | Pidgin Vibez
She leave… thinking say she dey choose beta life…But omo… peace no dey 😭Sometimes… di persin wey you leave… na di one wey you need pass.Dis episode go touch your heart 💔Watch am finish and tell me…Regret fit ever fix mistake??#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp“She leave… thinking say she dey choose better life…But omo… peace no dey 😭Sometimes… the person wey you leave… na the one wey you need pass.This episode go touch your heart die 💔Watch am finish and tell me…Regret fit ever fix mistake??”
-
117
Nigeria No Spoil… Na Who Really Spoil Am? (Pidgin Vibez)
Nigeria no spoil… make nobodi deceive youBut di truth be say something don go wrong for our politics.Before before, leaders get vision…Now, na money dey control everything But wait…Na only leaders we go blame?Or we sef get hand inside dis matter? 👀For dis episode of Pidgin Vibez, we break am down:Why ideology don die for Nigeria politicsHow power turn businessWetin we sef dey do wey dey make things worseDrop your mind… no hide amMake we reason dis matter together.#PidginVibez #Nigeria #NigeriaPolitics
-
116
She Start Dey Change… (Episode 2) | Pidgin Vibez
Something don change… and Chinedu can feel it Less calls… less love… but she always dey online Omo… dis na di stage wey many relationships dey break…You don ever experience dis kind thing before?Drop your experience for comment 👇Follow Pidgin Vibez for more real Nigerian relationship stories wey dey burst brain.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp
-
115
Giant of Africa But No Light | Nigeria Power Crisis Story (Pidgin Vibez)
Dis no be just story…Na di evri day reality of millions of Nigerians No light, no business, no rest.From generator noise to ‘go solar’ advice,dis episode expose di truth behind di darkness.Pidgin Vibez, real stories wey matter.#PidginVibez #NigeriaLight #NoLightNoLife #NaijaReality
-
114
She Cheated Because He Was Broke… (Episode 1) | Pidgin Vibez
Omo… dis one na pain 😭💔Chinedu love her die… but money no dey…And for Nigeria, love wit out money fit really survive?Dis story go make you think twice about relationship, struggle, and loyalty.Listen till di end and tell me…If na you… you go stay?Follow Pidgin Vibez for real-life stories, relationship drama, and deep emotional content wey dey hit home.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk
-
113
PART 2: Muslim & Christian Marriage Fit Work?
For Naija… once religion enta love matter… e no dey ever simple 💔Dis episode carry one Muslim babe and one Christian guy wey fall deeply in love…But when family pressure and belief clash…Na there di real test start Dis kind relationship fit survive?Watch well… then judge by yourself 👇#fyp #foryou #foryoupage #viral #trending #PidginVibez
-
112
Love vs Religion for Naija… Muslim & Christian Marriage Wahala
For Naija… love no too hard… but once religion enta… na different ball game 💔Dis episode go carry you enta di life of one Muslim babe and one Christian guy wey fall in love against all odds…Family pressure, belief wahala, real-life struggle… everything full insideDis kind relationship fit survive for Nigeria?Watch well… then decide by yourself 👇#PidginVibez #NigerianStories #LoveVsReligion #InterfaithMarriage
-
111
This Ending Go Break You 😭 | Episode 3 Finale
Final episode don land Amaka don move on… life don better…but some wounds no dey ever heal completely 💔Dis story go show you say:Not all betrayal dey come from strangersSome pain dey permanentWatch till di end…Then tell us: YOU FIT EVER TRUST AGAIN?#PidginVibez #TwistOfBlood #EmotionalEnding #NaijaStory
-
110
Hidden Betrayal Inside The House 😨 | Episode 2
Episode 2 don land Dis one no be ordinary story again…Amaka don begin see signs… but DI truth wey dey come… go shock you.Silent betrayal dey more dangerous than open enemy Watch till di end… and tell us:You fit forgive dis kind thing?#PidginVibez #SilentBetrayal #NaijaDrama #EmotionalStory
-
109
Arsenal Fit Carry EPL? Or Manchester City Go Spoil Am Again…
Arsenal don reach dat stage again…Wia everything dey depend on consistency…But one team no dey ever far…Manchester City 👀For dis episode of Pidgin Vibez, we break down:Arsenal title chancesCity silent comebackWhy dis season fit be different… or same heartbreakIf you love football + real Naija storytelling…Dis one na for you #PidginVibez #Arsenal #ManCity #EPL #FootballTalk #NaijaFootball #PremierLeague #FYP #TrendingNow #FootballDebate
-
108
Dis Story Go Shock You 😭 | Family Betrayal (Episode 1)
Dis na Episode 1 of Dis powerful emotional story from Pidgin Vibez.Amaka think say life dey normal… but something dey hide under di surface.Sometimes, di pipo wey dey smile wit you… fit get anoda face wey you neva see.Watch till di end… because dis story go touch you deep 💔Subscribe for more real-life emotional storiesDrop your opinion for comment — YOU FIT TRUST FAMILY 100%?#PidginVibez #EmotionalStory #NaijaStory #FamilyDrama
-
107
Benin Agent Wahala: How 300K Rent Dey Turn 1 Million
For dis episode, we dey tok di real truth about house rent for Benin.From agent fee to all di extra charges wey no get head…na wetin dey make rent cost pass wetin e suppose be.Na system problem or na pipo dey exploit others?Watch well… and drop your own experience.
-
106
Nigeria Dey Turn One-Party System? (Real Story)
Dis no be just story…Na question wey Nigeria gats answer…From noise… to silence…From many voices… to like say na one voice…Nigeria still dey do democracy…Abi something don change quietly…Watch well well…Then ask yourself…Who really dey tok for di pipo now…?#Nigeria #NaijaPolitics #PidginVibez #Democracy
-
105
First Born Life No Easy 😭 (Pidgin Storytelling)
Omo… if you be first born…dis one go touch you deep 😔Dis story show di real life struggle of first borns for Naija…From childhood sacrifice… to adulthood responsibility…Nobodi dey ask how you dey…But everybody dey depend on you 💔Watch… reflect… and share wit someone wey go understandFollow Pidgin Vibez for more real stories wey dey hit deep 🌐 www.pidginvibez.ng
-
104
Things Wey Last Born Dey Suffer | Real Naija Story (Pidgin Vibez)
If you be last born… you go understand dis one 😭Dis episode of Pidgin Vibez break down di real struggles of last born for Naija house, from unnecessary blame to nobodi taking you serious.Na story wey mix pain, humor, and real life experience.Plug your earpiece… relax… and watch to something wey go touch you deep 💔👇 Share your experienceYou be last born or first born?
-
103
Nigeria Crisis Breakdown: Politics, Economy, Security & Cost of Living (Pidgin Vibez)
Omo… dis episode no be small tok.Nigeria dey face multiple challenges at once, from politics to economy, security to daily survival.Pidgin Vibez break everything down in simple Naija Pidgin, with real-life context and emotional storytelling.If you dey Nigeria or you care about Nigeria… dis one concern you.Watch, reflect, and share your thoughts.
-
102
Wahala Burst for Obi House 😤 Burna Boy & DJ Tunez Story
Omo… dis one na real-life lesson Weti start as a normal party vibe quickly turned into tension when ego and misunderstanding enta di matter…From cruise… to argument… to fightDis story go show you how small things fit cause big wahala for dis life…Watch well… and ask yourself…If na you… wetin you go do?Pidgin Vibez dey always bring you real Naija stories as e be
-
101
WHO NEXT? 💔 Nigeria Kidnapping Reality
Omo… dis one no be normal gist 💔Nigeria don reach point where:Travel dey fearKidnapping don turn businessRansom dey decide who go liveFamilies dey sell evri tin just to save their loved ones…But some pipo… no dey come back So make we ask ourselves:Nigeria really safe… or we just dey pretend?Watch, reflect, and share your thoughts.
-
100
Nigeria No Safe Again? 💔 Di Truth About Kidnapping & Ransom For Naija
Omo… dis one no be normal gist 💔Nigeria don reach point where:Travel dey fearKidnapping don turn businessRansom dey decide who go liveFamilies dey sell evri tin just to save their loved ones…But some pipo… no dey come back So make we ask ourselves:Nigeria really safe… or we just dey pretend?Listen, reflect, and share your thoughts.Omo… this one no be normal gist 💔Nigeria don reach point where:👉 Travel dey fear👉 Kidnapping don turn business👉 Ransom dey decide who go liveFamilies dey sell everything just to save their loved ones…But some people… no dey come back 🕯️So make we ask ourselves:Nigeria really safe… or we just dey pretend?🎧 Listen, reflect, and share your thoughts.#Nigeria #Naija #Kidnapping #PidginVibez
-
99
Nigeria No Safe Again? 😳
Omo… Nigeria don change…From fear for night… to fear for afternoon…Dis episode break down di reality of insecurity in Nigeria in a raw, emotional Pidgin storytelling style.Is Nigeria still safe… or we just dey pretend?Watch, reflect, and share your thoughts.#Nigeria #Insecurity #PidginVibez #NaijaNews
-
98
Nigeria No Safe Again? Di Reality We No Dey Tok
Omo… Nigeria don change…From fear for night… to fear for afternoon…Dis episode break down di reality of insecurity in Nigeria in a raw, emotional Pidgin storytelling style.Is Nigeria still safe… or we just dey pretend?Listen, reflect, and share your thoughts.#Nigeria #NaijaNews #PidginVibez
-
97
Jos Killings: Palm Sunday Tragedy & Di Truth Nobodi Dey Yarn
Dis Jos matter no be small thing oh…Palm Sunday wey suppose be day of peace…turn nightmare for many families 💔Wetin really dey happen for dis kontri?Why dis kind thing dey repeat?Dis no be just gist… na cry for justice.Sit down listen well…because dis one touch evri bodi.Pidgin Vibez dey give you am raw… as e be for Naija.
-
96
Jos Killings: Palm Sunday Tragedy & Di Truth Nobody Dey Tok
Dis Jos matter no be small thing oh…Palm Sunday wey suppose be day of peace…turn nightmare for many families 💔Wetin really dey happen for dis kontri?Why dis kind thing dey repeat?Dis no be just gist…na cry for justice.Sit down listen well…because dis one touch evri bodi.Pidgin Vibez dey give you am raw… as e be for Naija.
-
95
Rain or Heat? Nigeria Weather Forecast Breakdown (April 2, 2026)
Omo make we settle dis once and for all For Nigeria:Rain = peace OR Rain = problem??Because some pipo go tell you say rain dey sweet…Odas go say na suffering full am Drop your opinion + your state weather experience#NaijaDebate #WeatherUpdate #PidginVibez #Podcast #Weatherreport
-
94
Pidgin Vibez Night News Recap - 1 April 2026
Nigeria dey a point wia evri bodi get different opinion:Some still get hope…Some don give up completely…But truth be say, we no fit all dey rightSo tell me:You still believe say Nigeria get future?Or we just dey survive day by day?Drop your mind, no sugarcoat am.Visit: www.pidginvibez.ng
-
93
Pidgin Vibez Weather Report - 1st April, 2026
Omo dis one no be normal weather gist o From Lagos to Kano, evri wia get different vibe, rain, heat, breeze… evri tin join.If you dey plan commot today, dis update fit save your life no be lie.Listen finish + share wit your pipoVisit: www.pidginvibez.ng Drop your state + how your weather dey behave now 👇
-
92
Pidgin Vibez Weather Report – 18th March 2026
Today weather across Nigeria get as e be.Some states go experience sudden rainfall and thunderstorms, while others go face intense heat and humidity.For dis episode of Pidgin Vibez, we break down di full weather situation across Nigeria so you fit plan your movement well.No dull… because weather today no get one pattern.Remember:…before you commot house tomorrow, check here first!🌍 Visit:www.pidginvibez.ng
-
91
Pidgin Vibez Night News Recap – 17 March 2026
Omo dis episode hot!We break down di biggest verified news in Nigeria and across di world using real Naija pidgin.Inside today:• Champions League drama (Arsenal, Chelsea, Man City)• Politics and security updates• Market and economy wahala• Entertainment, music and lifestyle gist• Technology and digital updatesIf you want news wey clear and relatable, dis na your plug.🌐 www.pidginvibez.ng
-
90
HAPPY BIRTHDAY REV FELIX OMOBUDE @80 | PIDGIN VIBEZ
Legend @80! 🎉Happy Birthday Rev Dr Felix I. Omobude.More grace Baba! 🙏www.pidginvibez.ng
-
89
80 Years of Grace! The Story of Rev Felix Omobude
PIDGIN VIBEZ SPECIALToday we celebrate Rev Dr Felix Ilaweagbon Omobude as he clocks 80 years in di Steps of di Master.From decades of ministry to touching lives across Nigeria and beyond, Baba story na one of faith, leadership and impact.Join Pidgin Vibez as we highlight di life, journey and legacy of a man many call a living legend.Happy 80th Birthday Sir.🌍 www.pidginvibez.ng
-
88
80 Years Strong! See How Pidgin Vibez Celebrate Rev. Omobude
PIDGIN VIBEZ SPECIAL EPISODEToday we celebrate a living legend Rev. Felix Ilaweagbon Omobude @ 80.From decades of preaching, leadership and raising generations of believers, Baba story na one of faith, impact and legacy.For dis episode, we look at di celebration, di legacy and di powerful influence of dis respected Nigerian spiritual leader.If you reach 80 years, wetin you want pipo remember you for?#PidginVibezPodcast #RevFelixOmobude@80 #NaijaStories#LegacyTalk #PidginVibez
-
87
Before You Commot House Today… Watch Dis Weather Update!
Weather across Nigeria today get as e be.Some states go experience rainfall and thunderstorms, while other places go see clear sunshine and rising temperatures.For dis episode of Pidgin Vibez, we break down di latest weather forecast across all Nigerian states so you fit plan your movement well.Remember……before you commot house tomorrow, check here first!🌍 Visit: www.pidginvibez.ng
-
86
Pidgin Vibez Night News Recap — 11 March 2026
Today’s episode breaks down di biggest trending news for Nigeria for simple Nigerian Pidgin.Topics wey we cover include:• Politics and security updates• Football and sports highlights• Local market and business updates• Technology and lifestyle storiesStay informed wit real Naija street-style news.🌐 www.pidginvibez.ngWetin be your own opinion on dis matter?
-
85
Massive Celebration Land Benin As Rev. Dr. Felix Omobude Turn 80!
Benin City don ready for one massive celebration wey go shake Edo StatePopular Nigerian church leader Rev. Dr. Felix Ilaweagbon Omobude don clock 80 years, and from March 9th – March 15th 2026, different big events go hold to celebrate di legacy of dis great man.From football competition, medical outreach, book presentation , praise night to thanksgiving service, di whole week go full wit celebration.But di real question be say 👀Wetin be di real secret to long life and strong legacy?Join Pidgin Vibez News Podcast as we break down evri tin wey dey happen for dis historic celebration.More gist dey for: www.pidginvibez.ng
-
84
Rain Go Beat Some States Today | Nigeria Weather Report – 9 March 2026
Weather today across Nigeria get as e be.Some states go experience rainfall and thunderstorms, while oda areas go see serious sunshine and heat.For dis episode of Pidgin Vibez, we break down di full Nigeria weather forecast so you fit plan your movement well.Remember……before you commot house tomorrow, check here first!🌍 Visitwww.pidginvibez.ng
-
83
Nigeria News Recap – Security, Economy, Sports & Entertainment | 8 March 2026
Welcome to Pidgin Vibez News Recap, your daily breakdown of verified Nigeria news in simple Nigerian pidgin.For today’s episode:• Security updates across northern Nigeria• Economy and banking recapitalisation reforms• Electricity and power sector updates• Sports leadership reforms discussion• Nollywood growth and entertainment trendsStay informed wit di biggest stories wey shape Nigeria today.Follow Pidgin Vibez for daily updates.🌐 www.pidginvibez.ng#NigeriaNews #NaijaNews #PidginVibez #AfricanPodcast #BreakingNews
-
82
Pidgin Vibez Weather Report – 8th March 2026
Before you step outside…check if your state dey inside di rain zone.Where you dey watch from? 👇🌍 www.pidginvibez.ng#NaijaWeather #PidginVibez #NigeriaWeather #NaijaNews #WeatherUpdate #FYP #Pidgin News
-
81
Nigeria News Recap – Security, Market Prices, Sports & Entertainment | 7 March 2026
Welcome to Pidgin Vibez News Recap, wia we break down di biggest Nigeria news in simple Nigerian pidgin.For dis episode:• Security updates across Nigeria• Market and food price trends• Super Eagles sports updates• Nollywood and entertainment news• Politics and economic developmentsStay informed wit di latest verified Nigeria news.Follow Pidgin Vibez for daily news updates.#NigeriaNews #NaijaNews #PidginVibez #AfricanPodcast#BreakingNews
-
80
Before You Commot House Today… Watch Dis Weather Update! 🌧️🔥 | Pidgin Vibez
Naija weather today get twist! 🌧️☀️Listen to di full Pidgin Vibez Weather Report before you step outside.
-
79
Naija News Don Burst Today 😳 | Pidgin Vibez Recap
Wetin really happen for Nigeria today?From politics to sports, business and entertainment dis Pidgin Vibez News Recap break down all di trending Naija news in simple Nigerian pidgin.If you like real Naija gist wey evri bodi understand, follow Pidgin Vibez for daily news updates.Drop your opinion for comment, Wetin you think about today news?
No matches for "" in this podcast's transcripts.
No topics indexed yet for this podcast.
Loading reviews...
ABOUT THIS SHOW
Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!
HOSTED BY
Pidgin Vibez
CATEGORIES
Loading similar podcasts...