Skip to content
DENGUE FEVER DON LAND FOR EDO STATE  episode artwork

Jul 8, 2025 3 min

DENGUE FEVER DON LAND FOR EDO STATE

from Pidgin Vibez Hosted by Pidgin Vibez

Dengue Fever don show face for Edo State and e no dey smile at all. Pipo dey sick, hospital don full, and fear dey evri wia. For dis video, we go run am as signs wey you go see, and how you fit take protect yourself and your pipo. Na mosquito dey carry di Dengue Fever, no dull o! If you dey Benin or anywia for Edo, dis gist na for you. 📢 Make you watch am sharp-sharp and share give your people. E fit save life o! 👍🏽 Like, drop comment, and subscribe if you dey feel di vibez, updates full ground!

Episode details come from the podcast's RSS feed.

Embed this episode

Ready to play

DENGUE FEVER DON LAND FOR EDO STATE

0:00 3:53

No transcript yet.

Requests help us decide what to transcribe next.

Frequently asked questions

How long is this episode of Pidgin Vibez?

This episode is 3 minutes long.

When was this Pidgin Vibez episode published?

This episode was published on July 8, 2025.

Can I download this Pidgin Vibez episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.