Skip to content
Make Una Leave Burna Boy episode artwork

Jan 2, 2025 4 min

Make Una Leave Burna Boy

from Pidgin Vibez Hosted by Pidgin Vibez

For dis episode my yarnings na about Burna Boy. I tok about why Nigerians dey always over react wen di matter na always about Burna Boy? I yarn about how Nigerians need to do beta and try dey respect all dis artistes, as e be say di guy don tok am say make fans no dey run enta im stage wen im dey perform. I see yarn on di guy decision to end im performance for di Lagos countdown show for 31st nite. And di statement make im come release afta say im get PTSD.

Episode details come from the podcast's RSS feed.

Embed this episode

Ready to play

Make Una Leave Burna Boy

0:00 4:33

No transcript yet.

Requests help us decide what to transcribe next.

Frequently asked questions

How long is this episode of Pidgin Vibez?

This episode is 4 minutes long.

When was this Pidgin Vibez episode published?

This episode was published on January 2, 2025.

Can I download this Pidgin Vibez episode?

Yes. Use the download control on the episode player to save the publisher-provided media file.