PODCAST · news
How Una See Am Podcast
by Femi and Maazi
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
-
123
S7 E3: We Still Literate?
Send us Fan Mail#SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects.Today for How Una See Am Podcast, we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e dey affect us as a people, especially this new generation.We look literacy from the angle of general knowledge, no be just to read and write, but to really understand things about our environment and the world at large.#howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAmWatch the Full Video on YouTubeTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
122
S7 E2: Food is Ready
Send us Fan Mail#SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY”? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market.Dis week for How Una See Am, we dey compare that old school fresh buka life with this our fast food, frozen and processed generation 😅. Wetin really change? Who dey pay the price, our belle or our convenience?From Benin City memories to modern restaurant reality, we dey talk health risks, fresh food benefits, and the better choices we fit still make today.Na body matter we wan sabi today.#howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAmWatch the Full Video on YouTubeTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
121
S7 E1: Sabi and Sons
Send us Fan Mail#SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾♂️➡️🏃🏼♂️.Na legacy matter we wan sabi today.#howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAmWatch the Full Video on YouTubeTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
120
S6 E6: Favor Bank
Send us Fan Mail#SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundariesTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
119
S6 E5: Emotional Quotient
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
118
S6 E4: Borrow Borrow
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
117
S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
Send us Fan Mail#SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
116
S6 E2: ehM ehM ehM
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
115
S6 E1: Betting
Send us Fan Mail #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix
-
114
S5 E10: Wetin be your 'ship?
Send us Fan Mail#SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
113
S5 E9: Our Phone, Our Life
Send us Fan Mail#SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
112
S5 E8: Teachability
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
111
S5 E7: Na health and safety negligence!
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
110
S5 E6: Be Vulnerable
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others. #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
109
S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️ #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
108
S5 E4: Wetin be your Routine?
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals. #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
107
S5 E3: How yu see MUSIC?
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaaziFeature: DJ AbassVideo on GrammysTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
106
S5 E2: Yu be Hoarder?
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
105
S5 E1: Dem Scam us?
Send us Fan Mail#SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixUmbrella - Nasboi**Photo Credits:Photo by Cottonbro Studio
-
104
S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate
Send us Fan Mail#SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixUmbrella - Nasboi
-
103
S4 E20: Leave the World behind
Send us Fan Mail#SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixNa Money - Davido
-
102
S4 E19: Why e dey pain dem?
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixSweet us - Timaya
-
101
S4 E18: Tutoring
Send us Fan Mail#SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouseGuest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids HouseTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixEko dara pupo - Princess Bunmi Olajubu
-
100
S4 E17: Cancel Culture
Send us Fan Mail#SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix
-
99
S4 E16: Orobo
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Asake Mix
-
98
S4 E15: Confirmation Bias
Send us Fan Mail#SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat MixReligion na Politics - Majek Fashek
-
97
S4 E14: Happiness
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat MixPhoto by Lay Low from Pexels
-
96
S4 E13: Entitlement
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled.... Di mata plenty small... Lol .... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Mix
-
95
S4 E12: Stigma
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us .... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix
-
94
S4 E11: Tuff Convo
Send us Fan Mail#SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix
-
93
S4 E10: Red Flags
Send us Fan Mail#SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una dey ignore... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
92
S4 E9: Investigative Journalism with David Hundeyin
Send us Fan Mail#SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism for dis age of strongmen politicians and fake news... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuest Host: David HundeyinYouTube | Twitter | LinkInTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
91
S4 E8: Who dey Smeh?
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
90
S4 E7: Sweet Poison
Send us Fan Mail#SabiNation, today, we torchlight di many many danger wey hide inside sugar, dis sweet substance wey don take style creep enta all our diets. We discuss how e take dey affect our health, how di sugar industry dey promote consumption, and we share some tips on how we fit reduce our sugar intake make we for fit dey live longer and healthier life. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
89
S4 E6: Securing a Friendly and Protective Environment for Children
Send us Fan Mail#SabiNation, this month, we don focus all our talk on "The Child", we don talk about child abuse and child development; so on our Live Podcast, we wan discuss how to create ogbonge environment wey go protect our children and also dey friendly for dem to enjoy. Guest Host: Taiwo AkinlamiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
88
S4 E5: Child Development
Send us Fan Mail#SabiNation, to continue our discussion on The Child this month, today we talk about pikin development for young age; why e dey important and how parents fit gather put hand for dia pikin development, academically, mentally, emotionally, socially...infact, everythingcally 🤭😂😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuest Host: Ayotunde Fasanya, MBA, FIMC, CMC Book: Gentle Giant: 5 Practical Steps to Raising a Star Child - https://a.co/d/32ikfvrTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
87
S4 E4: Child Abuse
Send us Fan Mail#SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem... dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
86
S4 E3: Our Education
Send us Fan Mail#SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming administration. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuest:Maureen AwulonuhFounder, Tchinasah | +234 806 068 8856 | [email protected] leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production**Photo by Emmanuel Ikwuegbu
-
85
S4 E2: Poly wetin?
Send us Fan Mail#SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Mix
-
84
S4 E1: Maazi go villa
Send us Fan Mail#SabiNation, we don come back for season 4 of una ogbonge podcast #HowUnaSeeAmPodcast with #FemiAndMaazi. Today we talk about maazi trip to naija, wetin he dey find upandan and wetin he see wen he dey motherland.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
83
S3 E34: Season Finale
Send us Fan Mail#SabiNation, we use today episode thank ALL of una, our listeners, guests, supporters, promoters and co-hosts... dis na our final episode for season 3 and for the year 2022... We go return for 2nd week of January 2023, bigger and better... till then, make una stay safe, ONE LOVE!! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
-
82
S3 E33: Jand2Gidi
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk to Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya, wey be di Co-founders of Jand2Gidi. 2 women wey com togeda to solve di problem of carrying thinz upandan, for both local and international customers. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuests:Ujama Apkata and Kikelomo Fola-OgunniyaCo-founders, Jand2GidiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsa MixSoweto - Victony Ft.Tempoe
-
81
S3 E32: Friendship
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about friendship. Who be your friends? You be good friend? Friends don do you strong thing before?... na all dis things we break down for dis episode 😊 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionHow are you my friend - Johnny Drille
-
80
S3 E31: Leadership and Followership
Send us Fan Mail#SabiNation, today we look the mata of leadership. We invite our friend wey be leadership expert make he com hepp us torchlight di mata intoto 😇🙃 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuest Host: Dr. Toye SobandeBooks: The Leadership Myth: Why Leadership Principles Do Not Work in Sub-Saharan Africa - https://amzn.eu/d/5ICqtseLeadership and Organizational Politics: How to Win Office Politics and Thrive in a Competitive Environment - https://a.co/d/cCIvcgyTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
79
S3 E30: 10 Iconic African Songs
Send us Fan Mail#SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street 😂🤭... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziNa 2day Playlist be dis, add ur own..https://music.youtube.com/playlist?list=PLhZt1sMHIFNaJbiJFFIxjmiackyyVWOZm&feature=shareTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
78
S3 E29: Dis Flood
Send us Fan Mail#SabiNation, over 10 states for Naija get serious flood problem but our gofment dey do lik sey na one bucket of water pour for ground. Today we look how dis mata go affect dis coming festive period ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
77
S3 E28: No Politics?
Send us Fan Mail#SabiNation, today we talk about how we no dey pay attention to politics, both local and national and how dat simple mistake don affect our communities and di entire country and even di continent of Africa ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
76
S3 E27: Resonant Voices | Consider others
Send us Fan Mail#SabiNation, today we discuss one very simple value wey many of us don fry chop and na di lack of dis value so, make our society jaga jaga as wey dey see am today... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziFeature;Resonant Voices - S1 E1: Busting the Leadership MythTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
75
S3 E26: Help Me Waka
Send us Fan Mail#SabiNation, today we invite di founders of one ogbonge service for naija come our studio.... dem call di service "Help me waka" but we call dem International Houseboys 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziGuests: Olumide Balogun & Adedoyin AkinnurunWebsite: www.helpmewaka.comContact: [email protected] To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
-
74
S3 E25 - As di mata be - break over
Send us Fan Mail#SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen we dey rest and thins wey we go discuss before di end of di year #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionVictor Uwaifo, Victor Olaiya
No matches for "" in this podcast's transcripts.
No topics indexed yet for this podcast.
Loading reviews...
Loading similar podcasts...